R2Bees - Hi lyrics

[R2Bees - Hi lyrics]

Iyeh iye rain day come, rain dey go
After rain day go, e be the rainbow
When e dey play for the joint
Say you for know say the light no
Dey shine for your front o
See am a well so well na gudu I
Dey try to move too well ooh eh
If you no be hot
No dey vex no dey try to throw caterport ooh
If na cry you dey cry it’ll be well ooh eeh
Say na music abi
Me I still dey do what I like ah
E be the love we dey share wey dey
Make all the girls dey turn up
Some dey seti garri
Me I still dey look I dey laf halla
You go hear wantana mera
See all the girls weydey halla "ehe"

Hi eeh, how you feelin’ eeh
Misi m’ eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin’ eeh
Nse m’ eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin’ eeh
Misi m’ eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin’ eeh
See any time you come around
I be well oh eeeh

Tonight, tuwonsa koswa aniyi keche
Wanmikap, piasa, Jopalogo neke
Afei s) ne sisi, anadwo yi gyegigyegi
Ntoma yi ye printex maaso m'ahy3 bi
Wo car yi y3 latex kala ma me twi bi
Dem be debate us, yeah) mo b3twitwa bi
Rain dey come, rain dey go
We just dey feel alright
Everythin’ poppin’ we just wan dance
Everythin’ poppin’ we just wan dance
As sun dey shine, rain dey go
We just dey feel alright
Everybody poppin’ we just wan dance
Everybody poppin’ we just wan dance

Hi eeh, how you feelin’ eeh
Misi m’ eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin’ eeh
Nse m’ eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin’ eeh
Misi m’ eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin’ eeh
See anytime you come around I be well oh eeeh

Oh na na, oh na na na na na na
Hear them a say, say
Sin’ the melody make I feel alright
"make I feel"
Give me the vibe make I feel alright
You know the deal alright girl I want love
Plenty bubby wey dey come to my door
They no dey form no dey pose eh
Ready to wave when I wave ooh eh

Hi eeh, how you feelin’ eeh
Misi m’ eni bawusuala mi miaji oh eeh haai!
Hi eeh, how you feelin’ eeh
See everytime you come around I be
Oh na na, oh na na na na na na
Hear them a say, Hear them a say
Hi eeh, how you feelin’ eeh
Oh na na, oh na na
Hear them a say, Hear them a say

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret