Yemi Alade, R2Bees - Pose lyrics

[Yemi Alade, R2Bees - Pose lyrics]

Ra ta ta ta ta de de de denge pose
(Yes, you know) e yooo
R2Bees

You too like to demo you sabi demo, oya pose
Ayakata you too like to demo
You sabi demo, strike a pose oya pose
Change your style, denge pose
Oya na, denge pose
Change your style, make you pose
Aayyyy Ayakata

Chai, Sister Nene demo
She too demo, she dey pose
Chai, Sister Giwa demo
She too demo, she dey pose aayyyy, oya pose
If you sabi demo, make you pose
Oya oya denge pose
Change your style, make you pose
Aannhhhh Ayakata eh Eh Eh
Ra

Hey you too demo
See the things you do too demo
E dey make I dey want more
Nee awun yenu nee amamu a damo
Say you want if I get that much
Oh, baby kick me like say so line
I still go carry money for bank
Remember say you dey talk to the don
I dey give champagne cos I'm already drunk
Yeah, I go give you dollar
Giving you my ganlala
Give it to me one time
Rock me the baddest wen come from Ghana
Girl I no go tire, shocking you in the wire
Make you feel alright
Even if you no like okada oya pose
Oya make you go down, hold your toes yeah
Nobody knows
Wetin you giving to me shey you be bose
(Eehhh Ayakata)

Ay Ay Ay oya pose
You too ringingri runiny
You love to dey winginy waniny
You like to dey blingily daniny dingily
Danily you loving it I nini
Ohhh, minininini ninana eh where me dollar
Don't shake the dollar, make you no wahala
Minimini nana oya where the dollar
Make you shake the dollar
Ohhh I go pose, oya pose

Oya pose if you sabi demo make you pose
Oya oya denge pose
Change your style, make you pose
Aannhhh Ayakata ay Ay Ay Ay

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret