Yemi Alade, Slimcase, Brainee - Yaji lyrics

[Yemi Alade, Slimcase, Brainee - Yaji lyrics]

Ghana girls go bum bum
Shake ki ni shake your bum bum
Liking your package feeling the package

Making the boys go gon gon
Aunty keji go down and bend down
Like say you dey sweep ground oh yea yea
Brother show that girl

Hot like yaji!
The money dey make dey gbe body!
Girly hot like yaji!
The money dey make dey gbe body!

Emi ni mama Africa nothing concern me
All the way to a Australia all over America
Gimi yaji
All the girl dem bad big girls like cardi
Shake shansi like

O wo naija o gbo pork o wo southy o gbo wena
O wo kenya matitimatati
Bi won se gbo zanku lo se gbo shaku shaku
O ti wo Egypt, US, UK
Saysami gan ja ewo to ti le toast
Bread to fe toast Yemi Alade

Ghana girls go bum bum
Shake ki ni shake your bum bum
Liking your package feeling the package
Making the boys go gon gon
Aunty keji go down and bend down
Like say you dey sweep ground oh yea yea
Brother show that girl hot like yaji!
The money dey make dey gbe body
Girly hot like yaji!
The money dey make dey gbe body

Challenge so fe dan mi wo bi ti STV malaria
No be STD ki wa bi ti LCC to ba da funyin elo
Pe EFCC kaki no be leda
Slimcase, Yemi, Brainee
Gbogbo a kin se begger

Oya wait is the matter I chop the money
I chop the data send the money send the aza
Chop the onions and chop the suya
Monkey dey work baboo dey chop
Monkey dey work baboo dey chop

Ghana girls go bum bum
Shake ki ni shake your bum bum
Liking your package feeling the package
Making the boys go gon gon
Aunty keji go down and bend down
Like say you dey sweep ground oh yea yea
Brother show that girl
Hot like yaji! The money dey
Make dey gbe body girly hot like yaji
The money dey make dey gbe body
Girly hot like yaji
The money dey make dey gbe body
Girly hot like yaji
The money dey make dey gbe body yemi Alade

Yemi liver oga wey outside na him boys
Dey loyal for se o ye eh
If you no get money get sense ah wa
Si VIP ma bare fun igo beer
If you no get money get sense
Girly hot like yaji
The money dey make dey gbe body

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret