Yemi Alade - EFCC (feat. Ajebo Hustlers) lyrics

[Yemi Alade - EFCC feat. Ajebo Hustlers lyrics]

Girl me o wanna know
Shebi you be DSS EFCC
Why you badge into my home
Girlie me I wanna know
Shebi you be dss efcc why you
Searching through my phone
Girl me I wanna know

The girl just dey sheweray sheweray sheweray
The girl just dey show me plenty werey

Me I no be olosho
No give me bobo
Come take the kondo, I tell you no no
Jump in the motto
Gimme the combo
Me I no want wetin dey your sokoto
I'm out tonight, naturally fine eh mm

Make you no use me to dey dey play
Remember when u call me your orente



He say my body sweet like reke
He wanna lovey-dovey me ,see gbege
O boy

Normal level, gum my body like magneto
Gimme backup like forseto, ahhh

Girl me o wanna know
Shebi you be DSS EFCC
Why you badge into my home
Girlie me I wanna know
Shebi you be dss efcc why you searching
Through my phone, girl me I wanna know

Na why i just dey sheweray sheweray sheweray
Na why I just dey show me plenty wer

I no fit see cup drink water
Ever since I block the kele for ikota
She dey call me big brother
She dey always make sure I dey think of her
Anything wey we link up bah

Jam my ex e tototori, she insult her
Her skoiskoi dey on default brah
Only thing wey dey give her joy
Na my chizoba, chere ifeoma

Girl me o wanna know
Shebi you be DSS EFCC
Why you badge into my home
Girlie me I wanna know
Shebi you be dss efcc why you
Searching through my phone
Girl me I wanna know

The girl just dey sheweray sheweray sheweray
The girl just dey show me plenty werey

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret