Yemi Alade - Oh My Gosh lyrics
[Yemi Alade - Oh My Gosh lyrics]
Oh my gosh oh, Oh my gosh oh
Oh My Gosh oh, oh oh, ohoh
My Tomatoe Joss’, na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey
Make am mad over me fine girls them plenty
But he leave them and he chose me
Him say as e be
No other girl fit overthrow me
I no go do you corner (corner, corner)
Na you my true lover (lover, lover)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby me no go freaker (freaker)
Me no go freaker, for you am I no go area
(Eh no go area) many toasters for my area
Many toasters for my area
But, I no give them face
(for you I’m a no go area)
Love no dey them face (eh no go area)
What?! Eh eh eh, am taken oh, noo, am taken
Oh my gosh ohh, oh my gosh ohh
Oh my gosh ohh, eh am taken
Baby, you good, you good for me
The only one for me oh, oh oh
Ekwu ekwu, eme eme, we go always agree oh
Ohoh
Ah, if you say make I calm down, calm down
If you say make I fire up, fire up
If you say make I start to bark like
A Bingo wey just dey jump off
I no go do you corner (corner, corner)
Na you my true lover (lover, lover)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker, for you am I no go area
(Eh no go area) many toasters for my area
Many toasters for my area
But, I no give them face
(for you I’m no go area)
Love no dey them face (eh no go area)
What! Eh eh eh, am taken oh, no, am taken
Oh my gosh oh, oh my gosh ohh (am taken oh)
Oh my gosh oh, oh ohh, oh ohh
My Tomatoe Joss’
(joss) , na wetin he dey call me (Gosh)
Him no know wetin I do wey
Make am mad over me (ahh)
Fine girls them plenty
But he leave them and he chose me
Him say as e be
No other girl fit overthrow me
Yemi Alade oh (Oh my god, Fiokee) , ohh
Effyzzie yeah, yeah yeah
Coublon oh, e dey beat oh
Lover, lover (Swaps swaps) , lover, lover
Summer, summer