R2Bees - Pressure lyrics

[R2Bees - Pressure lyrics]

Pressure eh pressure eh
Killbeatz let's go

Bra bra ohemaa eh
You dey give them all the pressure eh
Bra bra ohemaa eh
You dey give them all the pressure eh
Everything is showing
You dey make i want to follow eh

Girl I no go lie
If you leave for back I carry go
You go be fit be the one oh odo eh
All my life, all my life

Girl I'm serious, curious
You dey look mysterious, oh oh dangerous
Go like to get adventurous
Romeo and Julie oh oh oh
Don't wanna wait in vain
Girl you go follow my lane
Me bisa wo sɛ washocke
Girl are you ready to play? Mese pimpinaa
I go search for your love like antenna
Na mese wanpene ah, I go see mama
I go see your papa
Where I go put my heart oh
But baby make you give me the chance oh
Where make I put for the chart oh (yeah-iyi)

Girl I no go lie
If you leave for back I carry go
You go be fit be the one oh odo eh
All my life, all my life

Wo yɛ super, wo yɛ taste like sugar
Odo make we hookup let's chill, smoke hookah
Mese wopɛ bookah or dafadookah
Medeeɛ ɛnyɛ wo mɛda mɛkɔm
I wan chop your suya
Sweetie pie I've fallen for you
I no get phone, my heart calling for you
Calling for you, it's calling for you
So I put it in a flow, pouring for two
I like what I see
Give it to me, give it to me baby
That was R2BEES no, that was obidi and mugeez
(yes)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret