R2Bees, WizKid - Straight from Mars lyrics

[R2Bees, WizKid - Straight from Mars lyrics]

We coming from Mars bro whoa, yeah

Party don start till the early morning
We dey give dem dem show we dey cover on
Make dem dance make dem move
Make we shayo gan ooh
5: 45 baby call my phone say many things dey
Wavy take my love
Say but tonight say na you dey
Make me sing this song ooh

Make you no dey freeze
Lady I go take you to the peak
E be your body wey be me i wanna squeeze
Quick quick quick
Baby make we dance and swim
Everytime you step to the beat
See everybody fit dey sleep
Dem no dey fit to take the heat

Rididi oo tell everybody make dem know
R2bees Starboy show when we come through
Yeah we run the show diblidibli ooh
Tell everybody make dem know
R2bees Starboy show say no brother
Can test this flow

Party don start till the early morning
We dey give dem dem show we…Say no brother
Can test this flow party don start till
The early morning we dey give dem dem
Show we dey cover on make dem dance make dem
Move make we shayo gan oo
69 make you take my number call my phone
Make you tell me how you're
Feeling this early morning
You need to get away make you
Come make we sing along oo

It don't stop no it don't stop
Friday night boss boss with a fresh cut
Came in a truck but we left in a droptop
We on top and no we won't stop
She said don't you cut your goatee
Tonight to kiss a grill yes a peng ting she
Likes to keep it real
African girl she wants to help with the bill
This thing is till we die
That's the way I feel
Don't test this flow with the
Vibes on don't dull don't slow
This party no dey end nobody wan go
Refuse to be broke everybody want dough

Rididi oo tell everybody make dem know
R2bees Starboy show when we come through
Yeah we run the show diblidibli ooh
Tell everybody make dem know
R2bees Starboy show say no brother can
Test this flow

Party don start till the early morning
We dey give dem dem show we dey cover on
Make dem dance make dem
Move make we shayo gan oo
69 make you take my number call my phone
Make you tell me how you're
Feeling this early morning
You need to get away make you
Come make we sing along oo
Killmatic, we had to do that, right?

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret