Victor AD, TenTik - Need to Know lyrics

[Victor AD, TenTik - Need to Know lyrics]

It’s Victor AD nanana yea and we got TenTik
You know the vibe is authentic yea
Spiritual vibes

If I die before I wake brother
Would the people I did for
Remember my name brother
Or would they judge me
By the wrong things that I’ve done brother
I hope say dem no go forget me
The way dem forget my brothers
Wey Don pass away

I need to know! Who dey drive dis country
I won come down driver keep d change

I need to know! If na only me understand the
Way wey I feel today

I said I need to know
Who dey drive this country I wan come down
Driver keep the change

Said I need to know o i said I need to know
Cos it’s deeper than thoughts

We losing faith everyday
It’s action time, we don taya to dey pray
Government nor send us
Yea we get the message
Make we stand up we tired of the oppression
Bow, two seconds man down
Nobody else wan die so we stand down
Make a hashtag tweet about it
When it stops trending we all forget about it
Till another explosion another mass murder
Another sarz officer committing man slaughter
Oh you no send abi you unbothered
Until the next victim na you or your brother
We suffering and smiling naija is a joke
Getting your pvc that is a goal
But who we go vote, that’s the question
Remember when we vote change
For the last election ah e be now
Belike tear tear money make dem change the
Change or better still keep the change
We nor want again
Oko shey na force to rule us again

I need to know! Who dey drive dis country
I won come down driver keep d change

I need to know! If na only me understand the
Way wey I feel today

I said I need to know
Who dey drive this country I wan come down
Driver keep the change

Said I need to know o i said I need to know
Cos it’s deeper than thoughts

I need to know, if you still remember
Chiadika Ugonna Lloyd and Tekena
Let’s have a moment of silence
Corruption is still on the rise
The cost of living is still very high
Sarz still killing boys on the street
Our girls never still complete chee
Still killing people everyday in the north
Mister president still ain’t giving a fuck
And they want be to censor my rap
They killing people like cows
There’s no censoring that
Nothings working nobody tryna fix it
Tell the leaders of tomorrow
They’d never be shit
Being a young man in this country is risky
I nor even blame bobrisky

If I die before I wake brother
Would the people I did for
Remember my name brother
Or would they judge me
By the wrong things that I’ve done brother
I hope say dem no go forget me
The way dem forget my brothers
Wey Don pass away

I need to know! Who dey drive dis country
I won come down driver keep d change

I need to know! If na only me understand the
Way wey I feel today

I said I need to know
Who dey drive this country I wan come down
Driver keep the change

Said I need to know o i said I need to know
Cos it’s deeper than thoughts

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret