Victor AD - Red Eye lyrics

[Victor AD - Red Eye lyrics]

It's Kel P vibes red Eye-ye-ye
It's Victor AD na na na, yeah spiritual
Ah! Small boy, small boy
When you call out on the beat
 omo na biggie man rough boy, rough boy
You suppose know say Warri dey the
Back of the biggie man hard boy, hard boy
So when it comes to the flow
I say omo na Jiggy man no vex, no vex
'Cause when you see the red eye
Just know say na para man
Dem no know my story
No know my story, eh eh eh
Dem only know the glory
Dem only know the glory, eh eh eh
Nobody holy nobody holy, eh eh eh
So no dey talk about Karma like
Say you self never para
If na wahala dem want, make dem talk
If na justice dem want, make dem talk
If na peace wey dem want, make dem talk
Anything wey dem want, make dem talk
We no dey fear nothing, eh eh eh
Na dem go call out something o, eh eh
Omo say we no dey fear nothing o, eh eh
Na dem go call out something o, eh eh
Oya, go ask about me eh
Eh! Dem think say dem stubborn
But I go show dem say my guys
Say we stubborn pass dem o
Dem think say them wise
And I go show dem say for
Here their wiseness na foolishness
And ten goals to nothing
And ten goals to nothing
Hope say you dey count the score
Otedola with the money
Otedola with the money
I will always secure the bars
Small boy, small boy
When you call out on the beat
Omo na biggie man rough boy, rough boy
You suppose know say Warri dey the
Back of the biggie man hard boy, hard boy
So when it comes to the flow
I say omo na Jiggy man no vex, no vex
'Cause when you see the red eye
Just know say na para man
If na wahala dem want, make dem talk
If na justice dem want, make dem talk
If na peace wey dem want, make dem talk
Anything wey dem want, make dem talk
We no dey fear nothing o, eh eh
Dem-dem go call out something o, eh eh
Omo say we no dey fear nothing o, eh eh
Na dem go call out something o, eh eh
Oya go ask about me, eh dem no know my story
No know my story, eh eh eh
Dem only know the glory
Dem only know the glory, eh eh eh
Nobody holy nobody holy, eh eh eh
So no dey talk about Karma like
Say you self never para

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret