Timaya - Joko (feat. Shaggy) lyrics

Inetimi Timaya Odon

Orville Burrell

[Timaya - Joko feat. Shaggy lyrics]

Yo! Leggo! Timaya! Haha ha
Young D the beat boss Shaggy! Eh

I'm that guy wey dey make all
The girl dem dey feel fine
Chillin with my guys all day
Everybody feel alright
'Alright let them know that'
Anytime I dey around your town the girl
Ama hug me like skin tight 'yeah man'
No no, no I'm the girls dem lotto
Tell your boyfriend sit down and Joko
Sit down and Joko 'Love Lova'
Tell your boyfriend sit down and Joko leggo

Unto you my baby unto you my love
All my girls dem love the way
Doing it up and down
Girl, tell me say she like my eh me rollin
Girl she tell me say
She like the way mi a mi givin thing

When Mr Lova pull up in adi
I cup your body and call me daddy
You neva dey there ask anybody
Hehehehe ask anybody

Somebody girl wanna take me home
Three girl feel mi bati ratio
All over the world everywhere we go
The girl wanna play like the radio
Mr Lova Lova all the girlies all the century
Every documentary a try document me
Girl afi power so she treat mi # whoa
Wait mI wanna make a entry
Girl if it's not this
If not that come and tell me
Face ferrari the body dem ma Bentley
How much girl mi have mi afI tell emma plenti
20 times 20

As soon as mi pull up she wan mi
She say she no care where her man stay
Becos she wan dey where the gang dey
And when dey don dey they don dey
As soon as they #
That mean say you do not disturb mi
You just lost your girl, yeah she runaway
She runaway mI say she runway

Shawty wanna bend down low
She wanna burst up a whine for mi
Shawty wanna be my babymama
Everywhere mi dey she wan dey with mi

E bi mi b the guy where
Dey make dem dey feel fine
MI am chillin with with my
Guys everybody dem alright 'Alright!'

Stepping inna ur town all the girls dem
A hug mI like skin tight oh, no, no
I'm d girl dem lotto
I just bought your girlfriend a condo ehh

So sitdown and Joko oh ah
I don't wanna hear noise
'Bring in the ladies' unto you my baby eh
Unto you my love oh ah
All my girls dem love the way
Doing it up and down bring am come
Ohh oh nana leggo bring am
Bring bring am come to me
Bring am come to me bring am come to me
Girl em ma come to mi
The woman dem ma come to me leggo
Girl em ma come to me

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret