Timaya - My Moto lyrics

Inetimi Timaya Odon

[Timaya - My Moto lyrics]

Me I sing say (giddem)
Whine for me
For Egberi papa bend for me
Timaya
For Egberi papa (oh)
Tell me how you like it now
Show me how you want it,
I give it to you (wi wi willis give dem)

Me sing say
Whine for me (whine for me)
For Egberi papa bend for me (bend for me)
For Egberi papa (oh)
Tell me how you like it now
Show me how you want it now
Turn me up now (uhh)

Anything for my baby
Girl you whine, you make my brain dey skip eee
Oh Baby, I to to to, I to
Girl I to to to, I to (uhh)

Anything for my baby
Girl you make my brain just dey skip eee
Baby I to to to, I to
Girl come enter my moto

Whine for me
Oh baby gimme that
Sit down pon it, scratch it like you Jimmy Jatt
Go down, go down
Whine for papi to (ayy)
Baby come bend pon me moto (uhh)

Anything for my baby
Girl you whine, you make my brain dey skip eee
Oh baby, I to to to, I to
Girl come enter my moto (yeah)

Anything for my baby
Girl you make my brain just dey skip eee
I to to to, I to
Girl come enter my moto (ye)

Oh baby girl
I love your bozo bozo (bozo, bozo)
The wey you whine
I want the bozo bozo (bozo, bozo)
I'm international, now me no local (local)
Tonight I wanna flex somebody's daughter
Me sing say

You know me no need no validation
Me pop champagne, me no need no validation
Anytime me come, demma stand at attention
Wen I step inna the place its a steady vibration

Me I sing say (uhh)

Anything for my baby
Girl you whine, you make my brain dey skip eee
Oh baby, I to to to, I to
Girl come enter my moto (yeah)

Anything for my baby
Girl you make my brain just dey skip eee
Baby I to to to, I to
Girl come enter my moto

Whine for me
For Egeberi papa, bend for me
For Egberi papa (oh), tell me how you like it now
Show me how you want it, I give it to you baby girl

Whine for me
For Egeberi papa, bend for me
For Egberi papa (oh), tell me how you like it now
Show me how you want it, I give it to you baby girl

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret