Timaya, 2Baba - Its About That Time lyrics

Inetimi Timaya Odon

[Timaya, 2Baba - Its About That Time lyrics]

It's about that time
We start to do things right chinekeme
Start to be living like straight up people

Stop, stop pretending stop living fake lives
Stop living for other people

Men, you got to speak the truth whenever, men
Start doing your thing whenever, you know?
Start facing yourself
Everybody got their life to live right now
Remove the spec from your eye
Before you remove the spеc from
The other man's eyе it's about that time
Everybody, body got to open your eyes (Chai)
If loving is blind
Truly and really I know that loving is blind

If e no dey blind how come you no see wetin
Dey happen for behind? If e no dey blind
How come you go say you no
Fit make up your mind?
(I got to speak the truth, eh)

Everybody say it's about that time
Everybody got to open your eyes eh, eyes eh
If loving is blind
Truly and really I know that loving is blind

(Everybody say) if e no dey blind
How come you no see wetin
Dey happen for behind? If e no dey blind
How come you go say you no
Fit make up your mind?

(Everybody say) dem see me as VIP
Na based on who I be eh
Goodluck Jonathan na my friend too eh
Na based on who I be eh, chai
Anywhere when I go
Na so some people wanna be my friend eh, eh
Encomium wanna write about me
City people, everybody wanna write
About me eh, chai

Na based on who you be eh
Na him the people dem go treat you eh
Anything you do for this life eh
My brother man, just try to dey relevant eh
Chai

Everybody got a conscience eh
Oh, we know say we dey pretend eh
Anything wey we do for this life
Make you know say Jehovah dey
For there as witness eh (Chai, chai, chai)

It's about that time
Everybody, body got to open your eyes (Chai)
If loving is blind
Truly and really I know that loving is blind

If e no dey blind how come you no see wetin
Dey happen for behind? If e no dey blind
How come you go say you no
Fit make up your mind? Everybody say
It's about that time
Everybody got to open your eye, eye, eye
Eyes eh if loving is blind
Truly and really I know that loving is blind

If e no dey blind how come you no see wetin
Dey happen for behind? If e no dey blind
How come you go say you no
Fit make up your mind?

(Everybody say)
Even in a relationship between a
Man and a woman
Dem go just dey deceive themselves
Dem say dem love one another o, chai
The other one are get another baby, eh
The other one are get another bobo oh
The other one are get another girlie
Wey go make am just dey happy
She get another of her type

Am talking from experience eh
Oh, we are living in pretence eh
If you think say I dey lie, my brother man
Abeg make your search your conscience eh

We all just acting (There, there)
Jehovah in heaven is directing
My brother man, na step by step
Make you play your role
Make I play my role well

I say it's about that time
Everybody, body got to open your eyes
If loving is blind
Truly and really I know that loving is blind

If e no dey blind how come you no see wetin
Dey happen for behind? If e no dey blind
How come you go say you no
Go fit make up your mind?
(I got to speak the truth eh)

Everybody say it's about that time
Everybody, body got to open your eye, eye
Eyes if loving is blind
Truly and really I know that loving is blind

If e no dey blind how come you no see wetin
Dey happen for behind? If e no dey blind
How come you go say you no
Fit make up your mind?

(Everybody say)
See this type of something happens everywhere
All of us know this
But some of us just don't want to care
We don't want to face reality
'Cause the truth is bitter
Sometimes my brother
We start to fake it, fake it, fake your life
Fake life go start to scatter my brother

We just looking as the people
Pretending day by day
Nobody want to say the truth
But this I must say
Na me and Timaya we look the
People like disciples of Jesus
Some of them are Peter
Some of them like Judas
Some of them are doubting Thomas
Some of them are act like Elijah
Some of them want fact sometime

Everybody, body got to open your eye, eye
Eyes if loving is blind
Truly and really I know that loving is blind

If e no dey blind how come you no see wetin
Dey happen for behind if e no dey blind
How come you say you no
Fit make up your mind?
I got to speak the truth eh

Everybody say it's about that time
Everybody got to open your eye, eye, eyes
If loving is blind
Truly and really I know that loving is blind

If e no dey blind how come you no see wetin
Dey happen for behind? If e no dey blind
How come you go say you no
Fit make up your mind?

(Everybody say) see the answer
It's about that time we start
To live in reality
Looking, looking, looking, looking
Okay now, you no understand? (Judas)

We don talk am before, we dey talk am again
(Everybody looking at me like a Judas)
This world is a stage we all are just acting
With players naa, with acting crew, you know?
(It's about that time) on the next level

Unto the matter naa, you no understand?
(It's about that time, yeah, yeah)
Thank you very much, thank you very much

E don reach that time e don reach that time
E don reach that time, time, time

(It's about that time) open up your eyes man
(It's about that time)
(It's about that time)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret