Timaya, M.I Abaga - Life Anagaga lyrics

Inetimi Timaya Odon

[Timaya, M.I Abaga - Life Anagaga lyrics]

E crizy iyafo fino yes, yes y'all
This is a public service announcement
Mr Incredible featured
By the one and only, Egberi Popsi
Number 1 of Bayelsa
Enuf respect to Jehova himself
Enuf respect to Black buddy
Everybody wey dey for street O
I hope say una dey feel me O
When i keep on hustling
People keep on boning
People keep on frowning, say i dey waste time
Nobody believe me, only Jehovah just keep me
See, Morning and Nite, my Mama dey pray
Say one day i go dey OK
When i dey for street
The people wanna bring me down
See people wanna-wanna make me frown
Onyemuru na turn by turn
Onyemuru na turn by turn life anagaga
When i keep on hustling
When i was struggling nobody believe in me
Nobody have faith in me
But i just know say one day e go beta
I know say one day, me i go make am
Now i don dey make am, everybone don dey bone
See the people dem want to bring me down
No matter how you try
The people wanna bring you down
Oh! My Papa you try
Dem won dey make you frown so
Onyemuru na turn by turn
Onyemuru na turn by turn life anagaga
Its a brand new life that am living
Brand new moto, brand new everytin
Brand new money & a brand new house
& a brand new girl O
Everytin about Man, be a Watabambam
When i come, everybody wanna rap-a pam pam
Dem dey call me Lil wayne
Call me young money
Cuz i dey for black buddy (black buddy)
Anytime i look at my life, i want to cry
Anytime when i look up
Water dey comot from eye
That's why anytime that i sing
I just dey say Chai
Many people wam make i die
Carry the horse to stream to drink water
You no go force am to drink water
You can carry the horse to
Stream to drink water
Dem wan to give me Gutter water
(Abu Ventures) everybody life anagaga
Onyewuru na turn by turn
I dey scratch dem like Otapiapia
I dey chuk dem like say na Biabia
(like say na biabia)
Onyemuru na turn by turn O O
Shoes he gat it, gat it
(got it) Shirt he gat it, gat it (got it)
Money i gat it, gat it House i gat it, gat it
Anytin you want O, I can Transform ya O
House i gat it, gat it, Money i gat it
Gat it
Clothes i gat it, gat it Shoes i gat it
Gat it
Anytin you want, anytin i can give you O O
(Call me MI, ya let's go) mI
Way back then, i was so razz
Before anybody ever heard my vocals
Before awards, and the shows and promoters
Man dey sleep by himself, i mean no gurls
I remember wen guys couldn't toast
Cuz to toast
You need bread and the bread wasn't clothes
And the clothes that we pose with
To get noticed
Was from Yaba bend down and so no chicks
But ask about me now, Google MI
I gat so many shows
They call me the event guy
I fly so many times a year, i should rent sky
Keep it up for Mr incredibulent guy
Call MI, Mr i don try
I gat the Doe baby, wetin you wan buy
And all my enemies now, wetin dey wan try
I dey glow like the sunshine
And now, House i gat it, gat
It Money i gat it, gat
It Clothes i gat, i gat it Cars i gat it
Gat it anytin you want, baby gurl i can
Give you cuz i gat it, gat it
Yes i gat it, gat it timaya
House i gat it, gat it
Shoes i gat it, gat it (Egberi Popsi)
Money i gat it, gat it
Anytin you want say, anytin
You want baby girl, i can give you o
Life anagaga onyemuru na turn by turn
Life anagaga i dey strike dem like Otapiapia
Soldier go soldier come life anagaga
Onyemuru na turn by turn

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret