Timaya, Flavour - M.O.N.E.Y lyrics

Inetimi Timaya Odon

[Timaya, Flavour - M.O.N.E.Y lyrics]

Young D leggo
Uhn uhn uhn leggo
Leggo hey eh
Na so

Every night and day, the boy dey fly to Dubai
(Dubai) all the way from Naija to
Just go flenjor for Dubai (Dubai)
I travel to America just to
Go charge my phone (my phone)
Bad belle people make una leave me alone
Hey eh

I say when money no dey
People dey carry me play when money no dey
Everybody run away
I say when money no dey, no no no
People dey use me dey play when money no dey
Nobody look at my face orugo

Them feeling, them feeling, them feeling
Them feeling, them feeling the boy
The ladies, the ladies, the ladies
The ladies them wanting the boy
When the going is too damn good
Many many people will be your friend

When money no dey people dey carry me play
When money no dey everybody run away
I say when money no dey, no no no
People dey use me dey play
I say when money no dey
Nobody look at my face
Hey, them say me I dey craze
Original rudeboy Mr flavour pon
The dance floor orugo
Oyolima hey hey hey oh yeah ahn

If you get money make you
Spend am brother eh eh
Oya make you dey turn nunu up
Uh my sister eh eh
Na once in a while we suppose
To dey jolly eh eh
Oya yankulu yankulu, dance my sheri oh oh
Oyolima
When money no dey, everybody abobosom
I say when money no dey my guy odi oyi wun
Abrukutu mami
To eat oh na bad thing I tell you
Tonight na Flavour, Timaya oh
Egberi papa one of Bayelsa (leggo)
When money no dey, umu wain abosom
I say when money no dey
I love you, I love you gbunam nunu
A kirikata dance hey baby
If you want to touch wete ego nu
Tonight na Flavour, Timaya oh
Egberi papa one of Bayelsa

Them feeling, them feeling, them feeling
Them feeling them feeling the boy
(feeling the boy)
The ladies, the ladies, the ladies
The ladies them want touch the boy (the boy)
When I sing say when money no dey
Everybody run away nobody wan stay
Just because money no dey
Now money don dey oh no no (no no)
Everybody come my way
People them wan stay hey
No be me you go use play
I say when money no dey everybody run away
When money no dey everybody run away
I say when money no dey no no no
No no no when money no dey
People them wan run away (ah ah, spiritual)
All the boys soft mehn when money no dey
Them dey carry me play when money no dey
Everybody run away when money no dey
No no no no no no no
No no no no no no no
Suka Sounds

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret