Victor AD - Left Pocket lyrics

[Victor AD - Left Pocket lyrics]

It's Tspize beat it Victor AD na na na yeah
Aih spiritual
Them still they ask of me o
Them claim them no know me
Them want to hear story
They claim na dem holy
I give them action film
And now they run from coast to coast
Make them find the post
Abra oluwa we no dey boast aa
All I need is love from you my fans
If them like them say we razz
Shey na God na em bring us out
Their opinions no dey count
Leave them make them write all
Sort of things and talk
Say we no go make am brother
Say I focus on making it
As I go down on my knees and Pray
Lord that billions I dey pray for
Make e dеy for my left pocket e
I say that monеy for the Rolls Royce
Make e dey for my breast pocket e
Lord that billions I dey pray for
Make e dey for my left pocket e
I say that money for the Rolls Royce
Make e dey for my breast pocket ee
They no know how the story start
And if they want it i take
Them to the start ee
Back and forth they press restart
Say i no go give them chance
Make them go restart aim
Them make we set to left to come this far
One hit wonder wey don come this far
One song 25 new countries
If them claim them go school
Make dem do the counting
All I need is love from you my fans
If them like them say we razz
Shey na God na em bring us out
Their opinions no dey count
Leave them make them write all sort of things
And talk say we no go make am brother
Say I focus on making it
As I go down on my knees and Pray
Lord that billions I dey pray for
Make e dey for my left pocket e
I say that money for the Rolls Royce
Make e dey for my breast pocket e
Lord that billions I dey pray for
Make e dey for my left pocket e
I say that money for the Rolls Royce
Make e dey for my breast pocket ee
Said who God has bless no man can curse
E no go bad if we look good of course
Keep your circle small no let them cross
Cause na you them go play
If the journey pause say oh no oh no
You can't afford to go broke
See them want us make we go slow
But na private jet we go take go
Lord that billions I dey pray for
Make e dey for my left pocket e
I say that money for the Rolls Royce
Make e dey for my breast pocket e
Lord that billions I dey pray for
Make e dey for my left pocket e
I say that money for the Rolls Royce
Make e dey for my breast pocket ee
Mixing Xeeno Foster

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret