Victor AD, Erigga - Why lyrics

[Victor AD, Erigga - Why lyrics]

It's Victor AD na na na

Bros E for better if them slap me
Say e for better make dem throw me punch
I just got back from London
Aih! my people still dey sell their vote
For bag of rice wey no carry beans
The food no go complete if e no carry

Aih before I see welcome to Nigeria
Na blackout I take know say I dey Nigeria
It’s so painful
Say the story no change at all
And it's so painful
Say the leaders no change at all
I believe say you get the voltage and
Power to rise when I fall
Na the reason why I put you there
I believe say you get everything
To make this people tall
Na the reason why I put you there

And now you don dey break my heart
Say, make the people cry
No be the reason why I put you there
And if I get the power to change it
I go bring you down
But who next I go put for there?

And I say oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh eheh
Oh why? oh why? oh oh why? oh why? oh

What if I tell you 'I was right’
And I tell you 'you were wrong?'
That everything will be alright
But only inside my song
You will find peace of mind
Because in a crazy world
Who everybody dey call craze, na em normal
Check Instablog
Which country for this world dey
Use 50 years do light
I dey London dey drive
I no even use full light
Cause everywhere bright
Even bright pass we leaders for their mind
We be smallie with primary three reader

Tobore say he dey go stadium na big kolo
As we dey see am so
E wear reach for party polo
So when you feel say you dey
Fool us with yeye promise
We dey fool you too
Your lies dey make us wan vomit

I believe say you get the voltage and
Power to rise when I fall
Na the reason why I put you there
I believe say you get everything
To make this people tall
Na the reason why I put you there

And now you don dey break my heart
Say, make the people cry
No be the reason why I put you there
And if I get the power to change it
I go bring you down
But who next I go put for there?

And I say oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh eheh
Oh why? oh why? oh oh why? oh why? oh
As e dey pain me eh

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret