Wande Coal - Ashimapeyin lyrics

[Wande Coal - Ashimapeyin lyrics]

Black diamond, Eh is Wande coal ooh eh
Ashimapeyin koti kan yin
Ashimapeyin koti kan yin
Shon lawon nlemi won ti mon mi
Awon omo buruku yen won le tan mi
Ashimapeyin koti kan yin
Ashimapeyin koti kan yin
Shon lawon nle mi won ti mon mi
Ah Awon omo buruku yen won le tanmi

They call me king coal
Everytime we rolling all the dough
Oya baby come close
Your butty high me like i never ever doze
Omo ele come pose
I go give you anything I no dey jonz
When I pull up in a ghost
Dem no get another choice but to dey toast
Oya baby na you fine pass
Sisi if you enter club nobody
Go reach you, go reach you
The way you shake that
The way you whine that
Nobody go beat you go beat you
And I know say you no go pretend
Cause you no be novice
You no fit tell say me you no remember
You know the story, but meanwhile

Ashimapeyin ko ti kan yin
Ashimapeyin koti kan yin
Shon lawon nlemi won ti mon mi
Awon omo buruku yen won le tan mi
Ashimapeyin koti kan yin
Ashimapeyin koti kan yin
Shon lawon nle mi won ti mon mi
Ah Awon omo buruku yen won le tanmi

A-a-a-h I go still call you eeh
But E never reach your time ooh
And I go still holla you eeh aah
Aah eeh aah eeh eeh ahhhh
They call me wande coal
They call me omo dudu
Just because i sey am from Mushin
All of dem dey com dey para
You see getting that money is a must
So i gat get am gara
Still thanking GOD for his blessings
And everything else na jara

Ashimapeyin koti kan yin
Ashimapeyin koti kan yin
Shon lawon nlemi won ti mon mi
Awon omo buruku yen won le tan mi
Ashimapeyin koti kan yin
Ashimapeyin koti kan yin
Shon lawon nle mi won ti mon mi
Ah Awon omo buruku yen won le tanmi

Sexy ladies around the world follow my lead
To my fellas around the world follow my lead
Sexy ladies around the world follow my lead
No need to ask no question
Just follow my lead
And I go still call you eeh
But E never reach their time ooh
And I go still call you eeh
But E never reach their time
Ashimapeyin koti kan yin
Ashimapeyin koti kan yin
Shon lawon nle mi won ti mon mi
Awon omo buruku yen won le tanmi
Huh huh, Sarz on the Beat iskaba

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret