2Baba - Hold My Hand lyrics

[2Baba - Hold My Hand lyrics]

Life has been tough, we come to get
The small food they are sharing sometimes
The food has flies in it people keep
Pushing us when we are in
The queue the mosquitoes bite
Us in the night, I just want to go home
But those people dem burn our house

Touch a life today touch a life today
Try to touch a life today touch a life today
Touch a life today try to touch a life today

Throughout for history
Them dey talk am say no man is an island
(them dey talk am) for history
Them say one tree cannever make a forest
(them dey talk am) as E come be so
Wetin you get to show? Wetin you get to say?
Wetin you go do for the matter? Hold my hand
I’ll hold your hand we go dey stronger
Do something for another man
Bring out the laughter
All we need is one love
All we need is one love, one heart

Touch a life today touch a life today
E no matter wetin you get
Try to touch a life today touch a life today
Touch a life today
As you dey work, you dey successful
Say make you touch a life today

As you dey work you dey pray
Make e better, make you hamma
Make you successful and if e work for you
Remember say some people dey
Dem never belleful
I say na one drop of water
Dey create an ocean eh
So make we join hand together
To better our nation
So if I do for one person
Yo do for another person
Na so we go dey multiply all out blessing
And if e getti one lesson wey
We don learn for this world
Is Greatness dey inside every person eh
So if you believe in good
And you believe in humanity
Let’s stand forward
And let the people laugh up in reward

Touch a life today touch a life today
E no matter wetin you get
Try to touch a life today touch a life today
Touch a life today
As you dey work, you dey successful
Say make you touch a life today

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret