2Baba - Holy Pass HDV lyrics
[2Baba - Holy Pass HDV lyrics]
Like they know it all hey, ooh
Some people be acting like they know it all
Hey, ooh, ai some people be acting
Like they know it all ooh
See, see
See this type of thing wey we dey feel
Before you know
You don the world dey start to go small
I no go lie we feel these things for real
Some people no believe am ma epain them
Man don fall it’s reality and you will see
That it pays nobody
To be feeling that they know it all
Try to visualize what I feel
And I bet that you will see
Would be a picture of a garden wall
If you try to push am down
Try to enter the town
Try to see wetin dey happen around
Na so them go dey bring you down
Before you know
You go dey for six feet under the ground
Ooh ah some be acting that they know it all
But everybody knows that people rise and fall
Some rise up again just to stand up tall
And wiser and stronger
No matter how long you live
You can not learn it all
You go only do your best because
You no go fit do all
So if you criticize me, come smoke small
Cos you no holy pass, my brother
U no holy pass, my sister
Hmm, some people when they see a wrong thing
They will start complaining
Until the complaining turn into shouting
Anytime they see a wrong thing
They continue shouting
Until the shouting turn
Into traditional shouting
Make them try to correct a thing
They will start to thinking
Until the thinking make the pressure
To start to set in
Make them feel like outcasting
The society them live in
Because they lose them sense of belonging
But they would try to push am more
Try to open every door
When negativity doesn’t make it certain
So when them try to stop the complaining
And the shouting them no go fit because
Eno be spiritual something
People take advantage of the dream
Because them realizing
Say this people lost them spirit of fighting
Use am like dustbin
So them start to use them head
All the problem of the nation
Them be dumping, in them head
Slavery will start to set in like Amistad
Oya, I know say you seen the making
And them start to do almost anything
For almost nothing
Cos them same people they need some fighting
But the scavengers would bring them all
They will push them to the floor
And to collect all the people them belonging
But like a goat that has pushed to the wall
We already ready start to do the bad thing
So we a go run them down
We a go chase them outta wey town
I sabi, we go gun down them
Before them go know
Them go dey for six feet under the ground
Some be acting that they know it all
But everybody knows that people rise and fall
Some rise up again just to stand up tall
And wiser and stronger
No matter how long you live
You can not learn it all
You go only do your best
Because you no go fit do all
So if you criticize me, come smoke small
Cos you no holy pass, my brother
U no holy pass, my sister
U no holy pass, my sister
Some be acting that they know it all
But everybody knows that people rise and fall
Some rise up again just to stand up tall
And wiser and stronger
No matter how long you live
You can not learn it all
You go only do your best
Because you no go fit do all
So if you criticize me, come smoke small
Cos you no holy pass, my brother
U no holy pass, my sister