2Baba - Keep On Pushing lyrics

[2Baba - Keep On Pushing lyrics]

I’ll keep on pushing pushing up my heads
Up through all the way
Cos my eye dey red red red
I’ll keep on looking looking for the answers
To all the questions up in my head head
Since I believe in the saying
That they say that
When you use your head well
You go chop well well
I also believe in the saying
That they say that when you dress well well
Dem go address you well well
Cos I like to be pushing this motor
Believing like I’m winning the lotto
You sef sabi no be so
You want to live like a king na
Shebi wetin I talk na the true oh
I’m talking to you and you oh
This life na one no be two oh so and do oh
I’ll keep on pushing pushing up my heads
Up through all the way
Cos my eye dey red red red
I’ll keep on looking looking for the answers
To all the questions up in my head head
Till the day that I go up
Pushing slow and steady go on
Always show when I’m not ready oh
I wanna see something wey I never see before
Them no dey learn finish nobody holy pass
Nobody fit sabi finish
Move on instead of reverse
Shine your eyes in anything that you go
So at the end you no go turn to mugu
Face your own my own no concern you
And no be the same thing wey
We come here to do
I work I hard I play hard in the party
So if I was you oh guess what I go do oh
I’ll keep on pushing pushing up my heads
Up through all the way
Cos my eye dey red red red
I’ll keep on looking looking for the answers
To all the questions up in my head head
Since I believe in the saying
That they say that
When you use your head well
You go chop well well
I also believe in the saying
That they say that when you dress well well
Dem go address you well well

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret