2Baba - Officially Blind lyrics

[2Baba - Officially Blind lyrics]

Chineke meh
Chai, baby girl you dey enter my eye
You dey blind me like sun rays
And your love is overflowing
Tellin' me what more can I say? So deeply
You the only one that gets me completely 24
7 girl I'm feeling you Monday to Sunday
Chai, like henny like loud
E dey make me dey high
I dey happy I dey proud
Girl I can never have it any other way
And that's the reason why me I dey say
I'm officially blind
Girl your love for me is so crazy
I'm officially blind
The way your loving me is blinding me
I'm officially blind
Baby this is no democracy
I'm officially blind
Na only you wey I dey see
Na only you wey I dey look oh
Me I don't really care wetin all these
People dey talk for you matter
Me and you with a bullet proof
Vest, we no send anybody kpata, kpata
Love is blind, love is blind
But you open my eyes every time you smile
Chai, baby I will always be there
No go, go dey fear, I'll
Cover you like canopy, see me over there
All them talk na fallacy
Them talk e no dey follow me
And that's the reason why me I dey say
I'm officially blind
Girl your love for me is so crazy
I'm officially blind
The way your loving me is blinding me
I'm officially blind
Baby this is no democracy
I'm officially blind
Na only you wey I dey see
Na only you wey I dey look oh
I say na correct eye I take waka this waka
But after I got you I blind kpata kpata
Oche dom no dom no oda dom doka
Anybody try you I go shoot the motherfucker
Ever blazing, you amazing
You a blessing, heaven sentin'
Complementing na your loving
Be the main thing for my life
And that's the reason why me I dey say
I'm officially blind
Girl your love for me is so crazy
I'm officially blind
The way your loving me is blinding me
I'm officially blind
Baby this is no democracy
I'm officially blind
Na only you wey I dey see
Na only you wey I dey look oh
I'm officially blind
Girl your love for me is so crazy
I'm officially blind
The way your loving me is blinding me
I'm officially blind
Baby this your love dey sweetin' me
I'm officially blind
Na only you wey I dey see
Na only you wey I dey look oh spellz
Listen

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret