2Baba, Dammy Krane, Rock Steady - Omo No Dulling lyrics

[2Baba, Dammy Krane, Rock Steady - Omo No Dulling lyrics]

Listen tututu
Wey tututu whine it yeah
Hypertek, craze man make we enter this place
You know understand man na so e dey be man
Ok now man ha
Dammy Krane man (for the girls)
Rocksteady man 2Baba man
All of us join man, see

Omo no dulling
Looks like your body is calling
Me sef, my body is willing
Willing to be giving the
Thing your body wanting omo no dulling
Looks like your body is calling
Me sef, my body is willing
Willing to be giving the
Thing your body wanting
I want your Coke bottle body now
(omo no dulling)
Got your figure 8 body now now now now
Want your Coke bottle body now
(omo no dulling)
Got your figure 8 body now now now now

Whining now
Love the way that booty banging, ya
Girl you got me going out of control
With the way you dey whine am
Go bend down low ah booty slamming, yeah
Let's do the tutu twining now (listen)
You ain’t got no money take
Your broke yansh oh
If you ain't got no money
Take your broke ass oh
If you ain't got no money
Take your broke yansh oh baby, bobo
You see me, I see you (oya)
You like me, I like you
So tell me wetin you wan delay do
Oya make we go carry go no dulling
As I see you for estate you come do
Me sef na wetin I come do
Oya make we start to do the things we come do
Because I don’t want any falling
See as I dey here so
Na craze I just wan craze oh, ha
If you came here without babe oh
Respect yourself and lay low

Omo no dulling
Looks like your body is calling
Me sef, my body is willing
Willing to be giving the
Thing your body wanting omo no dulling
Looks like your body is calling
Me sef, my body is willing
Willing to be giving the
Thing your body wanting
I want your Coke bottle body now
(omo no dulling)
Got your figure 8 body now now now now
Want your Coke bottle body now
(omo no dulling)
Got your figure 8 body now now now now

Whining now
Love the way that booty banging, ya
Whine that koko and sexy body
Let dem know say you get the body
Fine girl, no dull the body no dull the body
No dull the body na
So whine am fast for me, mama whine am fast
Dance the azonto for me
Mama whine am slow now

Omo no dulling
Looks like your body is calling
Me sef, my body is willing
Willing to be giving the
Thing your body wanting omo no dulling
Looks like your body is calling
Me sef, my body is willing
Willing to be giving the
Thing your body wanting
I want your Coke bottle body now
(omo no dulling)
Got your figure 8 body now now now now
Want your Coke bottle body now
(omo no dulling)
Got your figure 8 body now now now now

Uhn, baby girl let me see you go hard
Yeah, I wanna see you go hard (hard)
I wanna see you go hard i wanna see you go
If you ain't got no money
Take your broke yansh oh
If you ain't got no money
Take your broke yansh oh
If you ain't got no money
Take your broke yansh oh baby, bobo
Take your broke yansh oh sister
Spellz ko le re body
Dammy Krane for the girls 2Baba
Rock Steady steady hypertek things oh

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret