2Baba, Sauti Sol - Oya Come Make We Go lyrics

[2Baba, Sauti Sol - Oya Come Make We Go lyrics]

Oya come make we go Make we go to
All the places wey we talk say
We go like to go before Make we
Go make we see wetin dem
Dey do for their Make we feel am
Make we check am If na two
Head them dey use we go know
But na after how we go

We go know o

Wether na true talk Wether na lie them dey
Blow Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh Oya come
Make we go Make we go to
All the places wey we talk say we go
Go before Make we go make we
See wetin dem dey do for their Make
We feel am make we check am

If na two head them dey use we go know

That's how we learning something We
Go know o Wether na
True talk Wether na lie them dey blow Oya
Come make we go oh oh Oya come make we
Go oh oh I know people keep on
Telling me Their is nothing like
A miracle If you
Try In this circle of life But i am
An example I know that you can make it
In this life If only you try Stand
Up and beat up your chest
Don't let nobody tell
You make you settle for less When ever? Sharp
Sharp show make we halele dey
Go Oya come make we go Make we go to all the
Places wey we talk say we go go before Make
We go make we see wetin dem dey do
For their Make we feel am make we check
Am If na two head them dey use
We go know But na after how we go We go
Know o Wether na true talk Wether na lie
Them dey blow Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh Oya
Come make we go Make we go to all the
Places wey we talk say we go like to
Go before Make we go make we see wetin
Dem dey do for their Make we feel
Am make we check am If na two head them
Dey use we go know But na after how
We go We go know o Wether na true talk
Wether na lie them dey blow Oya come
Make we go oh oh Oya come make we go
Oh oh A child is born Into this
World She takes one step eh two step and
What next? A life to remember Eti umekwama
(no) nikama kusema kwamba ulivyoumbwa
Na Mola Yani ulivyo
Simama Sana (sana) huwezi kufanya Coz If
You don't try you don't get And if
You don go then you never ever
Know know If you don't jump you never
Fly And if you don't fall then
You'll never feel the pain time is a
Healer Pain is a teacher Music
Is a stress reliever Be a believer Oya come
Make we go Make we go to
All the places wey we talk say we
Go go before Make we go
Make we see wetin dem dey do for
Their Make we feel am make we
Check am If na two head them
Dey use we go know But
Na after how we go We go know o
Wether na true talk Wether na lie
Them dey blow Oya come make we go
Oh oh Oya come make we
Go oh oh Oya come make we go
Make we go to all the places
Wey we talk say we go go before
Make we go make we see
Wetin dem dey do for their Make we
Feel am make we check am If
Na two head them dey use we go
Know That's how we learning something
We go know o Wether na true talk
Wether na lie them dey blow Oya
Come make we go oh oh Oya
Come make we go oh oh

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret