Rema, Rvssian - Beamer (Bad Boys) lyrics

Rema [Austin Divine]

[Rema, Rvssian - Beamer Bad Boys lyrics]

Ayy, Rvssian another banger

African girly come and hop in my beamer
You know me
I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass Shina Peter
For my area they dey call me Godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure, say you beat am
If another nigga wan carry my senorita
I go chop am like say na semovita, oh

Bad boys like you i like bad boys like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys like you

Finna give her all the touching and
The loving that she needing, yah
Biggie baka wey dey make a
Bad man shout "Oroma!"
Filomena do the dirty wine for dah conga
No fit to leave you for any reason

Mmm i want to invest in your body, oh
I want to invest with my money, oh
You know say na you I go marry, oh
How many pikin we go born? Oh
This our love no go funny, huh
Me I no go dey play with my shawty, huh
Anytime I look at your body, huh
Girl, you dey make me dey horny, huh
Mmm, mmm, mmm
Shawty o your body make me go down low
Wetin I go do without your love, ooh

African girly come and hop in my beamer
You know me
I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass Shina Peter
For my area they dey call me Godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure, say you beat am
If another nigga wan carry my senorita
I go chop am like say na semovita, oh

Bad boys like you i like bad boys like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys like you

Finna give her all the touching and
The loving that she needing, yah
Biggie baka wey dey make a
Bad man shout "Oroma!"
Filomena do the dirty wine for dah conga
No fit to leave you for any reason

Girl I go dey for you
Girl I go dey for you baby dey for you
Girl, I go craze for you baby vex for you
Why I go vex for you baby? Fool for you
I too mumu for you baby

Sister bumbela
Your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena o, I'm a young fella
But me I fit to spend all
My racks and cheddah for you sister bumbela
Your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena o, I'm a young fella
But me I fit to spend all
My racks and cheddah for you, for you

African girly come and hop in my beamer
You know me
I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass Shina Peter
For my area they dey call me Godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure, say you beat am
If another nigga wan carry my senorita
I go chop am like say na semovita, oh

Bad boys like you i like bad boys like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys like you bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys like you

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret