Rema - Charm lyrics

Rema [Austin Divine]

[Rema - Charm lyrics]

London, another banger

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor

Soco, ah sofry with this body
Make we run am on a lowkey baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me tip you off with alawi

See body oh (See body, see body oh)
Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo (E dey burst my bololo)
Please help me oh
Me I don jam wetin pass me oh

Come here, wetin dey worry you?
(Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa
(Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you?
(For you) why you wan dey buga wọn? (Wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor

You too dey form with this love of
A thing baby eh, lend me, lend
I get pounds for you, you wan
Dey do like say eh, naira no dey end
You too dey stiff, dey do like
Say your waist no dey eh, e no dey bend
Oya follow my command baby do like I do
Baby, front and back gimme boom baka boom

Soco, ah sofry with this body
Make we run am on a lowkey baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me tip you off with alawi

Come here, wetin dey worry you?
(Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa
(Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you?
(Wetin you want wey I no fit do for you?)
Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor

Soco, ah (Ayy) sofry with this body
Make we run am on a lowkey baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy

Interpretation for


Add Interpretation

About the song Rema - Charm

"Charm" starts with the inviting line, "Come here, wetin dey worry you?" which immediately captures listeners' attention. Rema's smooth and melodic voice, combined with catchy lyrics, creates an infectious charm that keeps fans coming back for more. Some listeners express their appreciation for Rema's talent, praising his ability to consistently deliver hit songs and entertain his audience. However, a few critical comments mention concerns about the song's lyrics, describing them as terrible or demonic. These differing opinions highlight the subjective nature of music interpretation.

The music of "Charm" seamlessly blends Afro beats elements with modern sounds, resulting in an irresistible vibe. Rema's unique style shines through, and his chilled approach to the song allows the listeners to groove to the rhythm effortlessly. The slightly out-of-tune guitar in the instrumental adds a touch of melancholy, creating a distinctive atmosphere that resonates with some fans. Overall, the song's production is praised for its creativity, authenticity, and ability to captivate the listener.

The accompanying video for "Charm" receives mixed reviews. Some viewers appreciate the relatable and well-executed visuals, while others express disappointment, feeling that the video could have been better. The use of silhouettes, dance moves, and artistic pictures adds an aesthetic appeal to the video, leaving a lasting impression on those who resonate with Rema's artistry.

As with any song, "Charm" carries different meanings and interpretations for each listener. Some fans appreciate the positive vibes and consider the song a source of inspiration and happiness. They interpret it as a celebration of African music, praising Rema for representing Africa with his talent and vision. On the other hand, a few critical comments question the song's depth and argue for a more profound lyrical content. Such diverse perspectives illustrate the subjective nature of music appreciation.

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret