Rema - HEHEHE lyrics

Rema

Rema [Austin Divine] Benin City, Edo, Nigeria 🇳🇬

[Rema - HEHEHE lyrics]

[Chorus]
Monday, morning
Talking about me
While I'm making money
Hehe —hehe —hehe —hehe —he

I'm not gonna take it easy on my hater
Not gonna take it easy on my hater
Yeba! Not gonna, not gonna
Hehe —hehe —hehe —hehe —he
—hey!

[Verse 1]
Account balance
Don dey resemble dem politician
They say I live like a fraudster —hehe
We no dеy show am for Insta —hehe
Scatter thе club wey we enter —hehe
We no dey check for the figures

Anybody talk anyhow


E go injure, full-stop
You no go know, we go sneak up
Hotboxing on my way to the pick-up
Five years in the game
And they still can't beat us

[Chorus]
Monday, morning
Talking about me while I'm making money
Hehe —hehe —hehe —hehe —he
—hey!

I'm not gonna take it easy on my hater
—hey —hey
Not gonna take it easy on my hater
Yeba! Not gonna, not gonna
Hehe —hehe —hehe —hehe —he

[Verse 2]
I never even use the all of my power
I never even use my abido-shaker
H-I-M position can't be vacant
No more big three, there's now a big four

People go para but what for?
They go say
I don't deserve it but that is an insult
Drop one banger and ghost off
Hehe —hehe —hehe —hehe —he

[Repeat Verse 1]
Account balance
Don dey resemble dem politician
They say I live like a fraudster —hehe
We no dеy show am for Insta —hehe
Scatter thе club wey we enter —hehe
We no dey check for the figures

Anybody talk anyhow
E go injure, full-stop
You no go know, we go sneak up
Hotboxing on my way to the pick-up
Five years in the game
And they still can't beat us
—Yo —X!

[Outro]
Monday, morning
Talking about me while I'm making money
Hehe —hehe —hehe —hehe —he

Ki!

I'm not gonna take it easy on my hater
Not gonna take it easy on my hater
Yeba! Not gonna, not gonna
Hehe —hehe —hehe —hehe —he
Hehe —hehe —hehe —hehe —he

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret