Rema - Peace of Mind lyrics

Rema [Austin Divine]

[Rema - Peace of Mind lyrics]

Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
(It's Kel P vibes) yeah, yeah, yeah, ah

I'm looking for some peace of mind
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace
I'm looking for some pеace of mind
Woah, woah, woah, woah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I'm looking for somе peace
I'm looking for some peace of mind
Woah, woah, woah, woah, woah

Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey face oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey face oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see oh

Hmm, so many things just dey for my mind oh
Hmm, how many happiness man fit to buy oh?
Hmm, everyday man need to wake
Up to hustle oh hmm, but we no dey certain
Wetin go sup tomorrow ewe
One bottle Schnapp to cure my craze
One bottle Schnapp to cure my craze
You no fit dey this country
Wey you no dey craze
Gunshot no let me meditate
Hypertension fullu the place people dey die
Police sef they go deny the case

I'm looking for some peace of mind
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woah, woah, woah, woah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woah, woah, woah, woah, woah

My Mama call me say, take am easy oh
I no know wetin go ease me oh
My baby call me say, she go please me oh
No be everything be sex
And me I no dey find any pity oh
E don tey when I dey hustle oh
Dey jump from shuttle to shuttle oh
Oh, woah, woah, wah this pain, this pain
This pain no be only my pain
Many people pain join my pain
Many people pain dey run in my vein, hmm
Many people don die in vain, hmm

I'm looking for some peace of mind
(I'm looking for some peace of mind)
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woah, woah, woah, woah
Blow up some trees tonight
(Blow up some trees tonight)
Blow up some trees
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
(yeah, yeah) woah, woah, woah, woah, woah

Nobody know, nobody know (Eh eh, I don't)
Nobody know wetin I dey face oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey face oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see oh

Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret