Rema, Yseult - Wine lyrics

Rema [Austin Divine]

[Rema, Yseult - Wine lyrics]

Ah
Ooh ooh
Ah
Ooh ooh
D'ailleurs

Sweet loving, sweet loving, yeah, yeah
Girl, I need your loving
Sweet touching, sweet touching, yeah, yeah
Girl, I need your touching
Love wey no get any burden, yeah, yeah
Wey no get any burden
Love wey dey gimme the peace I need, yeah
Yeah

Gyal, wine for me, aha
Oh, baby gyal, come wine for me, aha
Oh, baby gyal, come wine for me, aha
Oh, baby gyal, come wine for me, aha

Oh, baby gyal, come roll am, roll am
Baby gyal, wine am, wine am
Me, I wanna hold am, hold am, hold am
Gimme your aza, aza
Baby, make I load am, load am
Givenchy store tonight
I say е go shutdown
Booty call, booty call, booty call
"How you get my number?"
I no know, I no know (Really, I no know)
This your body o dеy control me like voodoo
Who be your father tell me o make I for know
Come here, baby gyal, you no get conscience
Your body calm me down when I get upset
See, anytime you pass me, all my guys
Dey give me hand
'Cause, baby girl, you bad
And you're not easy to get, forget
I say forget
Other girls, dem dey learn

Gyal, wine for me, aha
Oh, baby gyal, come wine for me, aha
Oh, baby gyal, come wine for me, aha
Oh, baby gyal, come wine for me, aha

J'veux qu'tu m'touches
Bébé tu m'fais trop d'effet
(Pop, pop, pop, pop)
Je t'ai tatoué dans mes pensées (Oh)
J'veux que ça transpire
Qu'on s'envoie en l'air
(No, no)
6-9 pour commencer, mm
Ma cambrure te fait tourner la tête
Ce soir, on va s'envoyer
Billet vert dans le string, qui me peut?
(Peut)
Personne peut m'arrêter
Le noir de tes yeux est un paradis, boy
(Les étoiles s'alignent)
It's about you and me dans ma vie, boy
(Les étoiles s'alignent)
My love, my love, my love, my love
I want you so, my love, my love
My love, my love, oh
My love, my love, oh

Gyal, wine for me, aha
Oh, baby gyal, come wine for me, aha
Oh, baby gyal, come wine for me, aha
Oh, baby gyal, come wine for me, aha
J'veux qu'tu m'touches
Bébé tu m'fais trop d'effet
(Pop, pop, pop, pop)
Je t'ai tatoué dans mes pensées (Ooh)
J'veux qu'ça transpire
Qu'on s'envoie en l'air
(Pop, pop, pop, pop)
6-9 pour commencer, mm
J'veux qu'tu m'touches
Bébé tu m'fais trop d'effet
(Pop, pop, pop, pop)
Je t'ai tatoué dans mes pensées (Ooh)
J'veux qu'ça transpire
Qu'on s'envoie en l'air
(Pop, pop, pop, pop)
6-9 pour commencer, mm (Ooh ooh)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret