Yemi Alade - Number One lyrics

[Yemi Alade - Number One lyrics]

Yea sebirabadabaraba
Yea egar boi
Oh, no no baby
You are my number one
Baby, you are my number one yea yea

Dem say love is hard to find
Well e no too hard me to find my own oh
Some people go say love is blind oh yea yea
Oh my love is very much blind eh

E full my belle e full my belle
This kind loving you give e dey sweet oh
E full my belle e full my belle
E dey sweet like pikin wey see biscuit oh

I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh


Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh

I wanna be your number one not number two
Number one say you can count on me my baby
Count on me my baby
I wanna be your number one
Not number two girl not number two girl
Count on me my baby

E full my belle e full my belle
This kind loving you give e dey sweet oh
E full my belle e full my belle
E dey sweet like pikin wey see biscuit oh

Ah yea i want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh yea yea yea yea
I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh

Baskala for your love
I go go calabar
NA your love wey dey end the matter
For your love i go dance alanta
Dance alanta oya dance dance
For your love i go go calabar
NA your love wey dey end the matter
For your love
If dem talk I go burst their matter

Ah yea i want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh yea yea yea yea
I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh

Swaps yemi Alade

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret