Erigga, Big Bryan - The King lyrics

[Erigga, Big Bryan - The King lyrics]

Abeg (Go go go go go)
It's about to go down nigga
Big Bryan, dem no know wetin dey come o
Wahala nigga (chei) its big paper boy k i n
G I'm a king mother fucker
Bow down nigga, the oba of this rap shit
(hmmmmm) abeg

I get ministry, for the industry
Anything I do I say na my residency
No controversy, I be v I p
Dem dey notice me e no necessary
As you can see I be new design (uhn huh)
Them go feel the sign (uhn huh)
Bryan with the name money no fit brand

They call me super man
Na me wear the crown oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh (I'm the king I'm the king)
Ma wobe oh (Go go go go go)
They call me super man
Na me sit down for throne oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh (I'm the king I'm the king)
Ma wobe oh (Go go go go go)

Bend my face cap face back as I face my front
All these rappers no dope them
Just dey waste my blunt
The most heated rapper for
Industry you know why
The street no dey take me play
And e dey pain them die
More than ten years a king
My shows still dey full
Who follow me beef na fool na e self na e do
Cos I dey count my cash I dey break
Face update upon update destroy their race
Any rapper feel say e hot na my back e dey
Any dope line you hear for naija
Na my rap e dey
We no dey force shit to happen
We be like purge na
Two seconds wey we burst out
Your men dey dodge
Them no fit stand the heat so
Them turn to my fans
Follow me take picture wan come
Dey shake my hand
We no dey force shit to happen
We be like purge na make
Two seconds way we burst out your
Men dey dodge ma wobe

They call me super man
Na me wear the crown oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh (I'm the king I'm the king)
Ma wobe oh (Go go go go go)
They call me super man
Na me sit down for throne oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh (I'm the king I'm the king)
Ma wobe oh (Go go go go go)

Get this info, I get ego
I dey drop this one like say e simple
If you wan try bros you go wound oh
(Go go go go go)

They call me super man
Na me wear the crown oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh (I'm the king I'm the king)
Ma wobe oh (Go go go go go)
They call me super man
Na me sit down for throne oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh (I'm the king I'm the king)
Ma wobe oh (Go go go go go)

King paper errigma
Bryan mix boss

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret