Erigga - The Way Your Matter Be lyrics

[Erigga - The Way Your Matter Be lyrics]

Clears throat that her alright there
Normally I dey gbadun everything you
Get everything you get
See how you straight like pencil wey
Dey math set
Too attractive wetin your body Na Macbeth
I dey always make her laugh
When I dey Face one
She say music or comedy Erriga face one
I too get sweet mouth if na lie kiss me
Diabetes go hold you officer Kingston
No just wan dag her break your heart fly
We fit enter malaga go relax with sly
Money big e no tinny like who sign Ycee
That punch line make her laugh i swear down
E get the way your matter be i swear down
E get the way your matter be swear down
E get the way your matter be
Anytime you dey around body dey kpakpa me
Swear down e get the way your matter be
I Swear down e get the way your matter be
Swear down e get the way your matter be
Anytime you dey around body dey kpakpa me
You no get second like clock
Wey the long hand break or any song I make
Your ikebe dey make men hala weke
Even jazzman dey hala ewo! chineke
Ask yourself chicken republic Na country
No now na where people take dey eat
No blame me joor I don jonze one kind
But babe how you see am
My pick up line no fine
If I stretch you like money wey squeeze
You know say you light like breeze
The love go increase
Your friends go decrease
Abi you want make dem snatch me
Answer with kiss i swear down
E get the way your matter be i swear down
E get the way your matter be swear down
E get the way your matter be
Anytime you dey around body dey kpakpa me
Swear down e get the way your matter be
I swear down e get the way your matter be
Swear down e get the way your matter be
Anytime you dey around body dey kpakpa me
Everything about you dey burst my sclero
Scatter my kumuji tell me your skedo
I like nipple de charge go cover one side
Like congo defender I no go play offside
I fit give you the world but na God get am
Where other people go stay abi
You wan rent am
Na joke I dey so babe no get am twisted
Like Ehiz dada enemies father
How people go hide your sugar give you salt
Even good morning fit bring
How are you insult
Once again she say Erigga do comedy
See your face you even resemble Bovi
I tell am say I love you baby do your worst
You no dey see look around me it's two of us
Money dey allow me let me be your purse
She say u just want dey
Play oya true or false i swear down
E get the way your matter be i swear down
E get the way your matter be swear down
E get the way your matter be
Anytime you dey around body dey kpakpa me
Swear down e get the way your matter be
I swear down e get the way your matter be
Swear down e get the way your matter be
Anytime you dey around body dey kpakpa me
I swear down e get the way your matter be
I swear down e get the way your matter be
Swear down e get the way your matter be
Anytime you dey around body dey kpakpa me
I swear down e get the way your matter be
I swear down e get the way your matter be
Swear down e get the way your matter be
Anytime you dey around body dey kpakpa me
You say we got to play for boy
Waff town stand up
Recomend is on the beat boy

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret