Erigga - Vawulence lyrics

[Erigga - Vawulence lyrics]

Omo carry all those your computer
Beef eh go saka tirogo
For computer village or any computer center
(Comrade drop me here, I dey smell violence)
(Stop me here, stop me
Comrade stop this bike)
Cause na invisible gun wey nobody dey see
If say life na Call of duty

Who them be where them dey
Paper boi how much dem dey make
Who them be where them dey
Paper boi how much them dey make
All na mouth them them be snake
Fugazi all of them na fake
All na mouth them them be snake
Fugazi all of them na fake

Your man na bum
28 still dey live with him mum
(Devil) if e say e wan test me
My gun go speak in tongue
Street life no be for you
Na the drugs dey spoil you
Aje your mum dey call you
Go home before she comes
We dey your voice since but
To we na chichichum
We chop your girl spit am like cheap chewgun
(she no sweet) if e pain am well well
Am make e bring e gun always with the burner
Water gun no fit kill King Kong
Kill King Kong?

Paper boi how much dem dey make
Who them be where them dey
Paper boi how much them dey make
All na mouth them them be snake
Fugazi all of them na fake
All na mouth them them be snake
Fugazi all of them na fake

If you ain’t get property
I suggest you address me properly
We are not bruv we are not bloods
I fit put your full gang on salary
Why I no go dey with the stick
When this boys dey behave like Nama
You see that Ella when dey shark you
Na $2k we take dey jam am
I Lick her mango she no know when
She let her man go
Boyfriend na IG billionaire
Like shatta bundle
That night when she sneak out
Na me she come see
How she want take sleep house when
Money no dey the country take dollars

Who them be where them dey
Paper boi how much dem dey make
Who them be where them dey
Paper boi how much dem dey make
All na mouth them them be snake
Fugazi all of them na fake
All na mouth them be snake
Fugazi all of them na fake i no be Moses but
But my stick dey make your chick dey turn
To snake heavens know say no be zobo come
Torley no be mokit watch the way
You take dey talk to me
Na you head this bottle wan site
Na big mistake so don′t F with me
You suppose dey house dey bomb site
Your chairman Nai be my guy your
Chairman no go wan try
This thing when you try are you kidding me
Guy hold my watch
Ap flog e head with Belt Luis
E clear for he eye movie Na Molly dey we
Who dem be where dem dey how
Much dem pay where dem stay
Look my snap the baby dey
Why she no go cum when the boy dey pay
I Dey give her cruise
I Dey make her screws dey loose
I enjoy her juice
Mechanic she sabi to handle tools

Who them be where them dey
Paper boi how much dem dey make
Who them be where them dey
Paper boi how much dem dey make
All na mouth them them dey snake
Fugazi all of them na fake
All na mouth them be snake
Fugazi all of them na fake
As for all those comrades that love vawulence
Take your time relax no dey rush
Like who dey Fuck another man wife
Your own time go cum but for now

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret