Erigga - A Trip To The South lyrics

[Erigga - A Trip To The South lyrics]

Paper boi only Warri In The building Menh
Comot ur leg for high tension
Na erigga dey yarn
Emirate Empire  (Their father)

A trip to the south boi
To be king no be mouth boi
Old warri coming out boi
I never bust dem don begin dy shout
Like Haaaaaa
(tell them make them clear way, paper paper)

I'm internationally known from lag to waff
My flows to funny die them go cry the laugh
Olosho wear your clothes I'm
Not here to straff
Chop till my belle big lekki round about
2 million per show, around that amount
No dy show ursef bros show ur bank account
Nobody wan see craze woman under wear
You say u don blow how come we unaware
No blame me bros blame the kind
Alert wey dey enter my inbox
Tongue blue account blue what are we talking
It can never b-red davido cousin (Abeg)

A trip to the south boi
To be king no be mouth
Old warri coming out boi
I never bust dem don begin dy shout
Like Haaaaaa
(tell them make them clear way, paper paper)

Omo e be like say i puff na heaven be this
Used to sleep with 2 girls na eleven be this
You all need yomi casual then suit yourself
But since you want be clarence
Why not shoot yourself
If anybody dope pass me na drug addict
Them no dy brag with highness enjoy ur habit
I kill the beat like mosquito
Wey full my parlor
Pack all their dead body go do better album
I know say dagrin dey laugh
I dy wound this track
E dy show 2pac na ur warri version be that
Na me dy run the street una just dy jog
If that girl dy stubborn bring
Am come make i flog

A trip to the south boi
To be king no be mouth boi
Old warri coming out boi
I never bust dem don begin dy shout
Like Haaaaaa
(tell them make them clear way, paper paper)

Oya come chop money with me
Forget fork and spoon
Erigga sign with glo dem go talk am soon
The kind tea i dey drink no be
Poverty i get am before my brother
Na property? Like shedrach
Meschach and abednego i no fit bow to
Your style Pharaoh let me go
As i drop concre finish no be small issue
Now now wey i dy wash my
House like who no get issue
Money big anyhow forget wrestling bet
Be with erigga no dy put for person head
Married to the game traditionally
Divorce papa we
Get better understanding I'm made boy

Wanne this is a trip to the south
You can travel by flight
Or you can travel by bus
You fit even trekk am self
It’s Erigga paper boi emirate empire baby

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret