Erigga - Delete lyrics

[Erigga - Delete lyrics]

Bottles up! put dem in the air
Men dey talk, i know wetin i hear
Live my life,  like ion really care
Cos when e bust ppple
When he bust ppple
When e bust people dey delete

Men go stab your back ask
You why you dey bleed
Their plan na to bury me but Erigga na seed
Iffa dey yan my mind dem go say na weed
So i keep my ish to myself
I don see am no need
Cos at the end men go do wetin sweet dem
But karma know their address
Charter keke meet dem
Your man go hide stain your clothes
Becos he dey sell bleach
To quensh you nor go hard
Am like benson swish
Weda you play your piano or dey into music
Make your money leave poor man with excuses
The way my circle take small like okro muni
Na beta pass, snake dere nor fit wound me
I nor fit use my two
Legs test weda river deep
Reduce the hennesy, iffa hear say liver cheap
King of the south
Nor dey binu for my leadership

Enjoy the voyage
Yus take am say na symbal ship

Bottles up! put dem in the air
Men dey talk, i nor wetin i hear
Live my life, like ion really care
Cos when e bust people dey delete
When he bust people dey delete

When e bust people dey delete

When e bust people dey delete

I just wan stay fresh like brand new shimmy
Play with my money
Burst your head with full remy
Nothing you wan tell me
About this street my guy
Once you broke men men dey dismiss my guy
Before my coffin drop, order one casket come
Don P If benson dey bring
Like two packets come
Stand untop of the clubhouse
Girls dey go insane
We dey come this life finish, na to go remain
Three girls for my bed, two dey crush my rod
Half bottle of hennesy follow
My come from club
One boyfriend dey call she save
He name with love but she prefer to dey with
Me cos money dey involve
Na mula dey rule the world, oko leave mathset
My brother say na love, tha one na e mindset
He bae dey cheat anyhow like
Baby wey dey purge
He name nor be finidi so leave
Am make e deu judge george

Gen still dey on, AC still dey blow
NEPA still dey knock, be like say men dey owe
By pass the meter, Segun from ejeba hood
Forget this Lekki life
This Erigga you self you nor good

Bottles up! put dem in the air
Men dey talk, i know wetin i hear
Live my life, like ion really care
Cos when e bust people dey delete
When he bust people dey delete
When e bust people dey delete
When e bust people dey delete

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret